Fela Kuti Kalakuta Show tekst piosenki i tłumaczenie. Posłuchaj MP3 i obejrzyj teledysk z Youtube oraz sprawdź chwyty.
Tekst piosenki
KALAKUTA SHOW
Make we talk something
We never talk before and
We dey see am everyday
(Ahh...Ohhh....Sh-sh-sh-sh-sh)
*repeat 2x
Look de man he dey waka
*[CHORUS] GAGA GUGU GAGA GUGU
*repeat
Hungry dey run for him face
*[CHORUS] WOKO WOKO WOKO WOKO
*repeat
Him pepeye* cap for him head
*[CHORUS] PEPE PEPE PEPE PEPE
*repeat
Him khaki woolen shirt for him body
*[CHORUS] WULU WULU WULU WULU
*repeat
Him trouser dey fly above him knee
*[CHORUS] YAYA YAYA YAYA YAYA
*repeat
The people wey employ da man
Give him permit to carry the thing
Weh bad
Dem give him permit to carry baton
Dem give him permit to carry tear-gas
Dem give him permit to carry bullet
Him fit carry basket for protection too
Na so we dey see am every day
No so he dey happen every day
One day
*[CHORUS] SATURDAY
One day
*[CHORUS] SATURDAY MORNING
The whole thing change
One day
*[CHORUS] 5 A.M.
One day
*[CHORUS] NOVEMBER 23
The whole thing change
One day
*[CHORUS] 1974
One day- Kalakuta Show
One day
*[CHORUS] SATURDAY
One day
*[CHORUS] SATURDAY MORNING
Kalakuta Show
*[CHORUS] 1979
Kalakuta Show
Dem make sure dem
Use tear-gas, baton & bullet
*repeat
Dem use them basket
For protection too
*repeat
Dem do one thing
Dem never do before
*repeat 3x
Dem-o hire ... axe-o... dem-o bring... cutlass
*[CHORUS] DEM-O HIRE... AXE-O... DEM BU-RING... CUTLASS
*repeat under verses:
Kalakuta show-o-o
Kalakuta show (una na na na na na na na na)
Kalakuta Show (2x)
Babu wire dem-o cut
Look fence dem break
Look gate dem fall
Everybody dey run
Look head dem break
Look blood him dey flow
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Na na na na na na na
Look loya** him dey come **(lawyer)
Him he loya him dey come
Look loya dem beat
Look loya him dey run
Look loya him dey run
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
*Etc....
>Organ solo
>Sax solo
>End with bass/percussion under solo sax
Ostatnio szukane utwory:
Red Sonrise, rising up the horizon Red Sonrise, ain't no illusion no disguise I see the Son within my eyes Ain't no illusion no facade You're the...
[2 Corinthians 10:3, Ephesians 6:10-13] Crusader, Crusade for the King Immortal, set fire to the world The love of our faith, the Saviour Hating...
I downright refuse to be Your financial commodity I am a man that loves God I am a man that loves art I am real, I am soul I ain''t plastic to b...
Can't you see this world's illusions of life It's not gonna last, you won't survive We're all destined to the grave Unless we call upon God to save...
One man with courage makes a majority Killing the demons in the minority Battle hymns from days of old. Revival Taking down demonic holds, destroyi...
Centurion ponders thoughts of How much can a man take before Vitals fading blood is draining Soul leaves body for eternity Eternity Victims lif...
I thank God for, Resurrection Band Play your song of Freedom Help, turn my life around Walking around, just dazed and confused Had no direction, n...
I see your face in the dark Try to believe you're not undone Seemingly lost you're buried alive Consider our ways, clan of the light Clan of the...
Let’s slaughter demon headz!!! Slaughter demon headz Slaughter demon headz Slaughter demon headz Slaughter.. demon headz/x4
Why do you feel that you have to own me? I never set ou to deceive Always just wanting to be Purest intent, for you to repent Purest intent, stri...
in the midst of the field of life we stand in the storms of the dark oly salvation brings us light all else is false hope. Raw is the stonewoo...
[Hebrews 10:23-25] The congregation of the weeping saints should never be allowed to be forsaken The suffering and sorrow, the pain of our tomorrow...
Sorrow, in my mind, sorrow, time to Time, sorrow, for my pain, sorrow, Why this way? Fairy tales in life, don't seem to be real, I will join in s...
People aiming every arrow But cannot get through the skin Raw hide of the years of service Standing strongly for The King Why not stop the pointle...
When the honeymoon's over Where do we go from here? What do we do when we get there? Who's at the other end? Yeah, one minute after midnight Whe...
Guidance of our intimacy Holy love is what I see Direction from the book of life Song of songs in the Megilloth Existence of admiration Man's par...
Good lord, I tried To push her memory to the back o' my mind "Mustang Sally" from her head to her toe My life was in shambles When she shot down that...
Raise the name, feel the might Heaven Gate, Swords of steel Faith and Hope, ride The Light Pure wisdom, strengh and Grace. Runing...
Steve Thanks Those who seek after fame put others down, climb the heights of your dream to be proclaimed. The world doesn't need any more stars...
D.W.A.M. Daniel was a mosher A plan to kill off Daniel by the administrators get the king to issue a royal decree Stage di...
Ostatnio dodane piosenki
She calls out to the man on the street "Sir, can you help me? It's cold and I've nowhere to sleep Is there somewhere you can tell me?" He walks on...
I'm holding on your rope Got me ten feet off the ground And I'm hearing what you say But I just can't make a sound You tell me that you need me T...
Wszystko ma tutaj wielki sens ścieżki spętane przerażeniem świątek srożący się przy drodze i w ustach chleba kwaśny kęs Wszystko ma tutaj...
Nocami być razem jest prościej, we władzy ciała jest dusza, nic nas nie drażni, nie złości, poważnych tematów się nie porusza. Zamykam oczy i b...
Chcę wolne od zaraz Chcę wyjechać daleko Chcę pobyć tam sama Chcę się poczuć tam lekko Chcę wolne natychmiast Chcę inny krajobraz I dźwięki,...
Zeszłam ze szczytu w nowej sukience Nikt mnie nie widzi, może nadal tam jestem Byłam na szczycie, stamtąd trudno jest dostrzec Że w mieście moim są...
Nie rozumiesz Nie rozumiesz Jak bardzo kocham Cię ! Czy to wszytko poszło w piach? Czy to wszystko zniszczył czas ? Płoniemy, płoniemy Teraz p...
Freon (ft. Dawid Podsiadło, Duit)
[Zwrotka 1: Oskar] Później leżą patrząc w sufit, to spółka w takich bajkach Szlugi, potem drugi, kółka z Lucky Strike'a Na podłodze sterta ubrań: m...
Zabierz tę miłość (ft. Julia Wieniawa)
Zabierz tę miłość Nie mogę jej już znieść Uczucia giną Jak deszcz i śnieg Poganiam je Wyprzedzasz mnie Przecież też wiesz Mijamy się Moja ni...
[Intro: Rafał Walentynowicz] O 15:30 Solar i Białas w asyście ochroniarzy, policji i straży miejskiej pojawili się w Liceum im. Batorego w Warszawie....
Za krótki sen (ft. Dawid Podsiadło)
To był tylko za krótki sen Przeleciałam przez palce w cień Tuż pod tafla się rozbił nurt Szara woda porwała mnie To był tylko za krótki sen Pow...
Przypływy (ft. Ralph Kaminski)
Z prądem przypłynąłeś do mnie Zatrzęsienie Krąży we mnie teraz wszystko Dokąd – nie wiem Czy to normalne jest By z dnia na dzień oszaleć tak M...
Słodka jak truskawki latem A trzyma w łapie tylko kubek słonych łez Skromna jak pole fiołkowe I to w ponury dzień Ej, chyba dzwoni kurier Tylko s...
Nie wiem czy to miało sens Hulać tak, hulać tak Kolejny raz Carpe diem z dnia na dzień A potem sza Cicho sza, cicho sza Sorka za ten telefon...
Na serio tak wleciała z takim różowym outfitem, cała odpalona Wyszła z limuzyny Wchodzę do szkoły dobrze ubrana SGH, Dolce Gabbana Wreszcie Juli...
Wakacje w Warszawie idą całkiem płynnie Ty wciąż tańczysz, ja wciąż oblewam siebie winem Taki chyba biznes Robię ci już setne zdjęcie Sama nie wie...
Zakochałam się w nieznajomym Zobaczyłam go w tramawaju Chyba w dziesiątce Na wyścigi bez biletu błądzę Na pierwszą lekcję nieprzygotowana Spóźnię...
nie byłem sam choć bylem sam i mówię wam, ze to zero dram i mogę grać dalej stać nie będę bać się uwierz waść nie chcesz mnie znać nie chce c...
Niech widza jaka z nas jest para Od różańca i browara Wszyscy się na nas patrzą W rytm tańca klaszczą Zobacz jestem idealna spadam z nieba jak ma...
Wow Chuja kładę na was robię czystkę Niepozorny chłopiec, który rozjebie Ci biznes Wkoło cały dzień, cały dzień piszę listy Sobel przecież nie jes...
Inne piosenki wykonawcy
To ba fe lo weh omi lo- malo (Yoruba) If you wan go wash- water you go use Toba fe sobeh omi lo- malo If you wan cook soup- water you go use To...
[Chorus] One day go be one day! Those wey dey steal the money for government! Ju'di, ju'di, ju'di Ju si le Ju'di, ju'di, ju'di Ju si le Ju'di,...
[Afrika 70 intro] Good evening, ladies and gentleman. Bonsoir, mesdames et messieurs. Guten Abend, meine Damen und Herren. We present to you today...
Zombie-o, zombie (Zombie-o, zombie)Zombie-o, zombie (Zombie-o, zombie) Zombie no go go, unless you tell am to go (Zombie) Zombie no go stop, unless...
Different different fever na him dey Different different fever na him dey Different different fever na him dey Different different fever na him dey...
One day go be one day! Those wey dey steal the money for government! Ju'di, ju'di, ju'di Ju si le Ju'di, ju'di, ju'di Ju si le Ju'di, ju'di, ju...
Brothers and sisters The father of Pan-Africanism Dr. Kwame Nkrumah Says to all black people All over the world: "The secret of life is to have n...
La la la la la la la la la La la for me [Chorus] La la la la la la la la la! La la la la la la la Fool for forty na fool forever Na so the boo...
Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen Amen, Amen, Amen,...
*(CHORUS) NO AGREEMENT TODAY, NO AGREEMENT TOMORROW - 2X I no go agree make my brother hungry, make I no talk *(CHORUS) LA LA LA LA ! LA LA ! - [...
Roforofo fight... From Abeokuta city Translation to original English: She tear pata, he tear buba She tear pata, he tear buba She tear trouser, h...
[Chorus] International Thief Thief! I.T.T. International thief I.T.T. International rogue Well, well... Ha! Well, well... Ha! Motherfucke...
[Chorus] Authority stealing! You be thief (I no be thief) You be rogue (I no be rogue) You dey steal (I no dey steal) You be robber (I no be robb...
MR. FOLLOW FOLLOW Mr. Follow Follow *[CHORUS] FOLLOW, FOLLOW, FOLLOW,- FOLLOW, FOLLOW, FOLLOW (2X) Some dey follow follow, dem close dem eye *[...
Ah- Let's get now into another, underground spiritual game Just go to help me the answer, go to say, "Aiya-kata"- Oh ya O'feshe-Lu [CHORUS] AIYA-K...
He be say you be colonial man it is said you are a colonial man You don be slave man before You have been a slave before Dem don release you now The...
You Africans, please listen to me as Africans And you non-Africans, listen to me with open mind Suffer, suffer, suffer, suffer, suffer Suffer for...
Eran na goat o, for Yoruba land Eran na goat o, for Yoruba land Him go bend him yansh him go shit Him go commot away from him shit Him shit go be...
Hun hun hun hun hun-un hun Hun hun hun hun hun hun-un hun hun hun Ah ah ah ah-ah, hun hun hun-un hun hun hun Hun hun hun Gentleman He carry him c...
I no be gentleman at all I no be gentleman at all I no be gentleman at all o I no be gentleman at all, at all [Chorus] I no be gentleman at all...
Coffin for Head of State, Part 2
Amen, Amen, Amen... [Chorus] Amen, Amen, Amen! Through Jesus Christ our Lord By the grace of Almighty Lord Through Jesus Christ our Lord By th...
Open that book them call dictionary Open am make you see Open that book them call dictionary Open am make you see Upside down dey there proper Open am...
Go slow, go slow [Chorus] Go slow, go slow! Go slow, go slow Go slow, go slow Go slow, go slow Go slow, go slow Man must be man for him land...
LADY If you call woman African woman no go 'gree She go say I be Lady o If you call woman African woman no go 'gree She go say I be Lady o S...
You Africans, please listen to me as Africans And you non-Africans, listen to me with open mind Suffer, suffer, suffer, suffer, suffer Suffer for...
We're gonna start our live recording right now We gonna play for you our first tune tonight It's gonna be about four tunes And the first tune is ca...
I open my eye I see for my land *(CHORUS) NA WRONG SHOW O Everywhere you go Everywhere you dey Everybody want do power show Na wrong show O Yo...
Ahh Ha ................. Ahhh .... Ah .............. Ahh Ha Sati-dey La-fin Ta Ti-Ba-ba Lago.... Ojo Sunday Lafi- Moti a ye .....Huh Sati-dey La-fi...
Them go show o, them go show Them go show themselves clear clear Them go show o Them go show o, them go show Opposite people Them go show themsel...
To ba b'oni sakara pade Pashan to ma fi na e oje l'o nje Kini won se npe o Shakara oloje ni *REPEAT STANZA 3x Shakara oloje ni o... *[CHORUS]...
To ba b'oni sakara pade Pasan to ma fi na e oje l'o nje Kini won se npe o Shakara oloje ni [Chorus] Shakara oloje ni Shakara oloje ni o... W...
TROUBLE SLEEP, YANGA WAKE AM (lead vocal scats melody), sax solo, organ intro *[CHORUS] RA RA-RA RA, RA-RA-RA-RA-RA RA RA-RA RA, RA-RA-RA-RA-RA...
Teacher Don't Teach Me Nonsense
TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURER BE YOUR NAME TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURE BE THE SAME MAKE-EE NO TEACH-EE ME AGAIN OH AS SOON TEACHING FINI...
SORROW, TEARS, AND BLOOD Everybody run run run Everybody scatter scatter Some people lost some bread Some one nearly die Some one just die Poli...