Tekst piosenki
Roforofo fight...
From Abeokuta city
Translation to original English:
She tear pata, he tear buba
She tear pata, he tear buba
She tear trouser, he tear pant
She tear trouser, he tear pant
She pull the thing commot, he tear the thing
She pull the thing commot, he tear the thing
All don scatter
From Abeokuta city
Get away
Fuck off
Who are you?
Go and die
Fuck away
Get away
Who are you?
Go and shit
You dey craze
I no craze
Fuck away
Who are you, eh?
Na two people dey yab so
Na two people dey yab so
Where them dey yab, roforofo dey
Where them dey yab, roforofo dey
Now listen to me now now
[Chorus]
Huh!
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh
If you dey among the crowd wey dey look
If you yourself
You yourself dey among the crowd wey dey look
And your friend
Your friend dey among the two wey dey yab
Tell am, tell am, tell am, tell am
Tell am make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because Roforofo dey
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
By and by
By and by the fight go start
By and by
By and by them go fall for roforofo o
Them face go be roforofo face
Them yansh go be roforofo yansh
Them body go be roforofo body
You no go know
You no go know who your friend be
You no go fit help your friend
Just because roforofo dey
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your face
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your yansh
You go tell am make him no vex
You don tell am before make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because roforofo dey
Now listen to me now now now now
[Chorus]
Huh!
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
You no go know your friend from who
You don tell am before
Make him no fight o
Roforofo dey for there
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh
Ostatnio szukane utwory:
Ostatnio dodane piosenki
She calls out to the man on the street "Sir, can you help me? It's cold and I've nowhere to sleep Is there somewhere you can tell me?" He walks on...
I'm holding on your rope Got me ten feet off the ground And I'm hearing what you say But I just can't make a sound You tell me that you need me T...
Wszystko ma tutaj wielki sens ścieżki spętane przerażeniem świątek srożący się przy drodze i w ustach chleba kwaśny kęs Wszystko ma tutaj...
Nocami być razem jest prościej, we władzy ciała jest dusza, nic nas nie drażni, nie złości, poważnych tematów się nie porusza. Zamykam oczy i b...
Chcę wolne od zaraz Chcę wyjechać daleko Chcę pobyć tam sama Chcę się poczuć tam lekko Chcę wolne natychmiast Chcę inny krajobraz I dźwięki,...
Zeszłam ze szczytu w nowej sukience Nikt mnie nie widzi, może nadal tam jestem Byłam na szczycie, stamtąd trudno jest dostrzec Że w mieście moim są...
Nie rozumiesz Nie rozumiesz Jak bardzo kocham Cię ! Czy to wszytko poszło w piach? Czy to wszystko zniszczył czas ? Płoniemy, płoniemy Teraz p...
Freon (ft. Dawid Podsiadło, Duit)
[Zwrotka 1: Oskar] Później leżą patrząc w sufit, to spółka w takich bajkach Szlugi, potem drugi, kółka z Lucky Strike'a Na podłodze sterta ubrań: m...
Zabierz tę miłość (ft. Julia Wieniawa)
Zabierz tę miłość Nie mogę jej już znieść Uczucia giną Jak deszcz i śnieg Poganiam je Wyprzedzasz mnie Przecież też wiesz Mijamy się Moja ni...
[Intro: Rafał Walentynowicz] O 15:30 Solar i Białas w asyście ochroniarzy, policji i straży miejskiej pojawili się w Liceum im. Batorego w Warszawie....
Za krótki sen (ft. Dawid Podsiadło)
To był tylko za krótki sen Przeleciałam przez palce w cień Tuż pod tafla się rozbił nurt Szara woda porwała mnie To był tylko za krótki sen Pow...
Przypływy (ft. Ralph Kaminski)
Z prądem przypłynąłeś do mnie Zatrzęsienie Krąży we mnie teraz wszystko Dokąd – nie wiem Czy to normalne jest By z dnia na dzień oszaleć tak M...
Słodka jak truskawki latem A trzyma w łapie tylko kubek słonych łez Skromna jak pole fiołkowe I to w ponury dzień Ej, chyba dzwoni kurier Tylko s...
Nie wiem czy to miało sens Hulać tak, hulać tak Kolejny raz Carpe diem z dnia na dzień A potem sza Cicho sza, cicho sza Sorka za ten telefon...
Na serio tak wleciała z takim różowym outfitem, cała odpalona Wyszła z limuzyny Wchodzę do szkoły dobrze ubrana SGH, Dolce Gabbana Wreszcie Juli...
Wakacje w Warszawie idą całkiem płynnie Ty wciąż tańczysz, ja wciąż oblewam siebie winem Taki chyba biznes Robię ci już setne zdjęcie Sama nie wie...
Zakochałam się w nieznajomym Zobaczyłam go w tramawaju Chyba w dziesiątce Na wyścigi bez biletu błądzę Na pierwszą lekcję nieprzygotowana Spóźnię...
nie byłem sam choć bylem sam i mówię wam, ze to zero dram i mogę grać dalej stać nie będę bać się uwierz waść nie chcesz mnie znać nie chce c...
Niech widza jaka z nas jest para Od różańca i browara Wszyscy się na nas patrzą W rytm tańca klaszczą Zobacz jestem idealna spadam z nieba jak ma...
Wow Chuja kładę na was robię czystkę Niepozorny chłopiec, który rozjebie Ci biznes Wkoło cały dzień, cały dzień piszę listy Sobel przecież nie jes...
Inne piosenki wykonawcy
To ba fe lo weh omi lo- malo (Yoruba) If you wan go wash- water you go use Toba fe sobeh omi lo- malo If you wan cook soup- water you go use To...
[Chorus] One day go be one day! Those wey dey steal the money for government! Ju'di, ju'di, ju'di Ju si le Ju'di, ju'di, ju'di Ju si le Ju'di,...
[Afrika 70 intro] Good evening, ladies and gentleman. Bonsoir, mesdames et messieurs. Guten Abend, meine Damen und Herren. We present to you today...
Zombie-o, zombie (Zombie-o, zombie)Zombie-o, zombie (Zombie-o, zombie) Zombie no go go, unless you tell am to go (Zombie) Zombie no go stop, unless...
Different different fever na him dey Different different fever na him dey Different different fever na him dey Different different fever na him dey...
One day go be one day! Those wey dey steal the money for government! Ju'di, ju'di, ju'di Ju si le Ju'di, ju'di, ju'di Ju si le Ju'di, ju'di, ju...
Brothers and sisters The father of Pan-Africanism Dr. Kwame Nkrumah Says to all black people All over the world: "The secret of life is to have n...
La la la la la la la la la La la for me [Chorus] La la la la la la la la la! La la la la la la la Fool for forty na fool forever Na so the boo...
Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen Amen, Amen, Amen,...
*(CHORUS) NO AGREEMENT TODAY, NO AGREEMENT TOMORROW - 2X I no go agree make my brother hungry, make I no talk *(CHORUS) LA LA LA LA ! LA LA ! - [...
[Chorus] International Thief Thief! I.T.T. International thief I.T.T. International rogue Well, well... Ha! Well, well... Ha! Motherfucke...
[Chorus] Authority stealing! You be thief (I no be thief) You be rogue (I no be rogue) You dey steal (I no dey steal) You be robber (I no be robb...
MR. FOLLOW FOLLOW Mr. Follow Follow *[CHORUS] FOLLOW, FOLLOW, FOLLOW,- FOLLOW, FOLLOW, FOLLOW (2X) Some dey follow follow, dem close dem eye *[...
Ah- Let's get now into another, underground spiritual game Just go to help me the answer, go to say, "Aiya-kata"- Oh ya O'feshe-Lu [CHORUS] AIYA-K...
He be say you be colonial man it is said you are a colonial man You don be slave man before You have been a slave before Dem don release you now The...
You Africans, please listen to me as Africans And you non-Africans, listen to me with open mind Suffer, suffer, suffer, suffer, suffer Suffer for...
Eran na goat o, for Yoruba land Eran na goat o, for Yoruba land Him go bend him yansh him go shit Him go commot away from him shit Him shit go be...
Hun hun hun hun hun-un hun Hun hun hun hun hun hun-un hun hun hun Ah ah ah ah-ah, hun hun hun-un hun hun hun Hun hun hun Gentleman He carry him c...
I no be gentleman at all I no be gentleman at all I no be gentleman at all o I no be gentleman at all, at all [Chorus] I no be gentleman at all...
Coffin for Head of State, Part 2
Amen, Amen, Amen... [Chorus] Amen, Amen, Amen! Through Jesus Christ our Lord By the grace of Almighty Lord Through Jesus Christ our Lord By th...
Open that book them call dictionary Open am make you see Open that book them call dictionary Open am make you see Upside down dey there proper Open am...
Go slow, go slow [Chorus] Go slow, go slow! Go slow, go slow Go slow, go slow Go slow, go slow Go slow, go slow Man must be man for him land...
KALAKUTA SHOW Make we talk something We never talk before and We dey see am everyday (Ahh...Ohhh....Sh-sh-sh-sh-sh) *repeat 2x Look de man he...
LADY If you call woman African woman no go 'gree She go say I be Lady o If you call woman African woman no go 'gree She go say I be Lady o S...
You Africans, please listen to me as Africans And you non-Africans, listen to me with open mind Suffer, suffer, suffer, suffer, suffer Suffer for...
We're gonna start our live recording right now We gonna play for you our first tune tonight It's gonna be about four tunes And the first tune is ca...
I open my eye I see for my land *(CHORUS) NA WRONG SHOW O Everywhere you go Everywhere you dey Everybody want do power show Na wrong show O Yo...
Ahh Ha ................. Ahhh .... Ah .............. Ahh Ha Sati-dey La-fin Ta Ti-Ba-ba Lago.... Ojo Sunday Lafi- Moti a ye .....Huh Sati-dey La-fi...
Them go show o, them go show Them go show themselves clear clear Them go show o Them go show o, them go show Opposite people Them go show themsel...
To ba b'oni sakara pade Pashan to ma fi na e oje l'o nje Kini won se npe o Shakara oloje ni *REPEAT STANZA 3x Shakara oloje ni o... *[CHORUS]...
To ba b'oni sakara pade Pasan to ma fi na e oje l'o nje Kini won se npe o Shakara oloje ni [Chorus] Shakara oloje ni Shakara oloje ni o... W...
TROUBLE SLEEP, YANGA WAKE AM (lead vocal scats melody), sax solo, organ intro *[CHORUS] RA RA-RA RA, RA-RA-RA-RA-RA RA RA-RA RA, RA-RA-RA-RA-RA...
Teacher Don't Teach Me Nonsense
TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURER BE YOUR NAME TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURE BE THE SAME MAKE-EE NO TEACH-EE ME AGAIN OH AS SOON TEACHING FINI...
SORROW, TEARS, AND BLOOD Everybody run run run Everybody scatter scatter Some people lost some bread Some one nearly die Some one just die Poli...