Fela Kuti Authority Stealing tekst piosenki i tłumaczenie. Posłuchaj MP3 i obejrzyj teledysk z Youtube oraz sprawdź chwyty.
Tekst piosenki
[Chorus]
Authority stealing!
You be thief (I no be thief)
You be rogue (I no be rogue)
You dey steal (I no dey steal)
You be robber (I no be robber)You be armed robber (No be armed robber)
I no be thief (You be thief)
I no be rogue (You be rogue)
I no dey steal (You dey steal)
I no be robber (You be robber)
I no be armed robber (You be armed robber)
[Chorus]
Argument, argument!
Argument, argument, argue
Them argue
Everbody dem argue
Them dem dem argue
Up and down them argue
Everbody dem argue
Them dem dem dem argue
Yes yes, them argue
Everbody dem argue
Argument about stealing
Somebody don take something
Wey belong to another person
Then you go hear:
You be thief (I no be thief)...
On top of the road, on the side
People dey waka
Office workers, laborer workers, workers' workers
Them go dey waka
Inside bus them go dey
Motorcycle them dey ride
Plenty, plenty crowd
Inside this crowd
Sometimes for one corner
Sometimes for one street
You go dey hear: ha ha!
[Chorus]
Thief, thief, thief!
Rogue, rogue, rogue!
Robber, robber!
Catch am, catch am! Thief, thief, thief!
Catch am, catch am! Rogue, rogue, rogue!
Catch am, catch am! Robber, robber!
Catch am
Pull am
Get am
Keep am
Ole...
[Chorus]
Catch am, catch am!
Looking go start
Watching go start
Chasing go start
Somebody go dey
Wey them go grab
Them go beat am well-well
Them go lynch am well-well
Police go come well-well
Them go carry am go court
Them go put am for jail
Them fit put am six months
(Them go put am for one year)
Them fit put am two years
(Them go put am for five years)
Them fit put am seven years
(Them go put am for ten years)
If not them go shoot am well
Them go shoot am for armed robbery
On top of the road, on the side
People dey waka
Office workers, labourer workers, workers' workers
Them go dey try
To try to make ends meet
Them go dey hustle
To try to make ends meet
Them go put hands for back
To try to make ends meet
Them go dey beg oga
To try to make ends meet
Them go be slaves for them town
To try to make ends meet
I say turn your face small
To the right wing
Oga patapata dey for there
Authority people dey for there
Instead of workers
We have officials
Instead of buses
Them dey ride motor-car
Instead of motorcycle
Na helicopter
Instead of them waka
Na worker go waka for them
Authority people them go dey steal
Public contribute plenty money
Na authority people dey steal
Authority man no dey pickpocket
Na petty cash him go dey pick
Armed robber him need gun
Authority man him need pen
Authority man in charge of money
Him no need gun, him need pen
Pen got power gun no get
If gun steal eighty thousand naira
Pen go steal two billion naira
[Chorus]
Thief, thief thief!
Rogue, rogue, rogue!
Robber, robber!
You no go hear them shout
You no go hear them shout at all
You no go hear them say
You no go hear them say response at all
Na different way be them way
Na civilize style be them style
[Chorus]
Yes, yes, yes, yes!
"Oh yes, of course, contract, have some money back in hand, ha ha"
Hear the words them dey take deceive the people:
Misappropriation
Maladministration
Nepotism
Mitigation
Make I remember another one wey them dey use
Defraudment
Forgerylization
Embezzlement
Vilification
Mismanagement
Public inquiry
Authority stealing pass armed robbery
We Africans we must do something about this nonsense
We say we must do something about this nonsense
I repeat, we Africans we must do something about this nonsense
Because now authority stealing pass armed robbery
Authority man him go dey steal
Public contribute plenty money...
[Chorus]
Authority stealing!
Ostatnio szukane utwory:
Neka vatre noćas gore, Nek' se pjeva sve do zore! Ko su bili ti hrabri heroji? Ko su bili Krajišnici moji? Ko su bili ti hrabri heroji? Ko su bil...
Gledao sam je, kroz prve zrake sunca Ona je duga što vodi me kroz noć Gledao sam je jutro kad se rađa Ona je ljubav što nikad neće proć Ja sam sp...
Još sam onaj stari još u srcu isti plamen žari kad si ti, rekla prvi put volim te kad si ti, rekla prvi put volim te Zaboravio sam Zaboravio sam sve k...
Panteri kad prođu srpskim zemljama Krvi tada jače teče venama Na čelu kolone uvijek to se zna Komanduje hrabro ljuti junačina Na čelu kolone uvijek to...
Eyes staring at me Just take in the scene My random Outburst of words They don't mean anything Take this bottle And swallow it down Savor the co...
Ko sa pijesmom na usnama ljutu bitku bije Ko u dusi kukavica nikad bio nije Ko sa pijesmom na usnama ljutu bitku bije Ko u dusi kukavica nikad bio...
Kad ti ljubav malo znači, svojim putem pođi ti Kad je nemir od tebe jači, tad se ruše naši sni Kad ti ljubav znači malo, to je draga tužan kraj Zar ti...
U mojim si rukama srećna bila ti drugu ljubav nikad nisi htjela O meni su laži pričali ti svi vjerovati nikom nisi smjela O meni su laži pričali t...
Buried in a lie, the words never meant so much, the only problem is loosing touch with ourselves. even if we forget who we were, dont forget me. i...
Pravda nas je uvjek vodila Ponosna hrabra Garda se rodila I dok je nama ovakvih junaka Braniće se rodna gruda svaka Narod je htio, Božija je Pravda R...
Kićani svatovi idu, povorka vesela juri mostom se pjesma čuje, a rjeka nekuda žuri Kićani svatovi idu, povorka vesela juri mostom se pjesma čuje, a rj...
If you’re extra curricular activities were kissing boys Then you’d have an A plus I can’t defend you or your drunken ways And that softball tee is way...
I live for these weekends And to take advantage of second chances With glances, still an outcast kid Now watch me decline The days are getting longer...
Gledam svakog dana, oči, lice svoje ljepotom bi htjela zanijet' srce moje ljepotom bi htjela zanijet' srce moje Nije tajna u ljepoti, već je važna duš...
Bilo je junaka, bilo i biče Sunce slobode sada nam sviće Bilo je i onih koji nisu fer, al jedan je Mauzer Panteri, panteri, vi ste hrabri momci...
Slobodan i Mira se vraćaju kraj Drine svom rodnom kraju, da ih želja mine Godinama tu je prevozila skela, jedan isti narod, dva susjedna sela Godinama...
Romanizacja ajikdo gieongna mae sungani modu ssoa beorigo ssak beorigo hwak twieo Wow buranhan i tensyeon wae ijeo wae ijeo (So what) salbeolha...
The lights die down, this time is one chance to prove, this is worth dying for, or were we just meant to lose? This is a day cut short, night aft...
To my colleagues please Write something that I Might admire Might admire You just shoot glances At the girls in the Front row To get something sold...
Nemam sreće u ljubavi druže vjeruj meni, života mi mog moja draga vratiti se neće neka, neka, kazniće je Bog Svake noći ulicama lutam tražim lijek za...
Ostatnio dodane piosenki
She calls out to the man on the street "Sir, can you help me? It's cold and I've nowhere to sleep Is there somewhere you can tell me?" He walks on...
I'm holding on your rope Got me ten feet off the ground And I'm hearing what you say But I just can't make a sound You tell me that you need me T...
Wszystko ma tutaj wielki sens ścieżki spętane przerażeniem świątek srożący się przy drodze i w ustach chleba kwaśny kęs Wszystko ma tutaj...
Nocami być razem jest prościej, we władzy ciała jest dusza, nic nas nie drażni, nie złości, poważnych tematów się nie porusza. Zamykam oczy i b...
Chcę wolne od zaraz Chcę wyjechać daleko Chcę pobyć tam sama Chcę się poczuć tam lekko Chcę wolne natychmiast Chcę inny krajobraz I dźwięki,...
Zeszłam ze szczytu w nowej sukience Nikt mnie nie widzi, może nadal tam jestem Byłam na szczycie, stamtąd trudno jest dostrzec Że w mieście moim są...
Nie rozumiesz Nie rozumiesz Jak bardzo kocham Cię ! Czy to wszytko poszło w piach? Czy to wszystko zniszczył czas ? Płoniemy, płoniemy Teraz p...
Freon (ft. Dawid Podsiadło, Duit)
[Zwrotka 1: Oskar] Później leżą patrząc w sufit, to spółka w takich bajkach Szlugi, potem drugi, kółka z Lucky Strike'a Na podłodze sterta ubrań: m...
Zabierz tę miłość (ft. Julia Wieniawa)
Zabierz tę miłość Nie mogę jej już znieść Uczucia giną Jak deszcz i śnieg Poganiam je Wyprzedzasz mnie Przecież też wiesz Mijamy się Moja ni...
[Intro: Rafał Walentynowicz] O 15:30 Solar i Białas w asyście ochroniarzy, policji i straży miejskiej pojawili się w Liceum im. Batorego w Warszawie....
Za krótki sen (ft. Dawid Podsiadło)
To był tylko za krótki sen Przeleciałam przez palce w cień Tuż pod tafla się rozbił nurt Szara woda porwała mnie To był tylko za krótki sen Pow...
Przypływy (ft. Ralph Kaminski)
Z prądem przypłynąłeś do mnie Zatrzęsienie Krąży we mnie teraz wszystko Dokąd – nie wiem Czy to normalne jest By z dnia na dzień oszaleć tak M...
Słodka jak truskawki latem A trzyma w łapie tylko kubek słonych łez Skromna jak pole fiołkowe I to w ponury dzień Ej, chyba dzwoni kurier Tylko s...
Nie wiem czy to miało sens Hulać tak, hulać tak Kolejny raz Carpe diem z dnia na dzień A potem sza Cicho sza, cicho sza Sorka za ten telefon...
Na serio tak wleciała z takim różowym outfitem, cała odpalona Wyszła z limuzyny Wchodzę do szkoły dobrze ubrana SGH, Dolce Gabbana Wreszcie Juli...
Wakacje w Warszawie idą całkiem płynnie Ty wciąż tańczysz, ja wciąż oblewam siebie winem Taki chyba biznes Robię ci już setne zdjęcie Sama nie wie...
Zakochałam się w nieznajomym Zobaczyłam go w tramawaju Chyba w dziesiątce Na wyścigi bez biletu błądzę Na pierwszą lekcję nieprzygotowana Spóźnię...
nie byłem sam choć bylem sam i mówię wam, ze to zero dram i mogę grać dalej stać nie będę bać się uwierz waść nie chcesz mnie znać nie chce c...
Niech widza jaka z nas jest para Od różańca i browara Wszyscy się na nas patrzą W rytm tańca klaszczą Zobacz jestem idealna spadam z nieba jak ma...
Wow Chuja kładę na was robię czystkę Niepozorny chłopiec, który rozjebie Ci biznes Wkoło cały dzień, cały dzień piszę listy Sobel przecież nie jes...
Inne piosenki wykonawcy
To ba fe lo weh omi lo- malo (Yoruba) If you wan go wash- water you go use Toba fe sobeh omi lo- malo If you wan cook soup- water you go use To...
[Chorus] One day go be one day! Those wey dey steal the money for government! Ju'di, ju'di, ju'di Ju si le Ju'di, ju'di, ju'di Ju si le Ju'di,...
[Afrika 70 intro] Good evening, ladies and gentleman. Bonsoir, mesdames et messieurs. Guten Abend, meine Damen und Herren. We present to you today...
Zombie-o, zombie (Zombie-o, zombie)Zombie-o, zombie (Zombie-o, zombie) Zombie no go go, unless you tell am to go (Zombie) Zombie no go stop, unless...
Different different fever na him dey Different different fever na him dey Different different fever na him dey Different different fever na him dey...
One day go be one day! Those wey dey steal the money for government! Ju'di, ju'di, ju'di Ju si le Ju'di, ju'di, ju'di Ju si le Ju'di, ju'di, ju...
Brothers and sisters The father of Pan-Africanism Dr. Kwame Nkrumah Says to all black people All over the world: "The secret of life is to have n...
La la la la la la la la la La la for me [Chorus] La la la la la la la la la! La la la la la la la Fool for forty na fool forever Na so the boo...
Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen, Amen Amen, Amen, Amen,...
*(CHORUS) NO AGREEMENT TODAY, NO AGREEMENT TOMORROW - 2X I no go agree make my brother hungry, make I no talk *(CHORUS) LA LA LA LA ! LA LA ! - [...
Roforofo fight... From Abeokuta city Translation to original English: She tear pata, he tear buba She tear pata, he tear buba She tear trouser, h...
[Chorus] International Thief Thief! I.T.T. International thief I.T.T. International rogue Well, well... Ha! Well, well... Ha! Motherfucke...
MR. FOLLOW FOLLOW Mr. Follow Follow *[CHORUS] FOLLOW, FOLLOW, FOLLOW,- FOLLOW, FOLLOW, FOLLOW (2X) Some dey follow follow, dem close dem eye *[...
Ah- Let's get now into another, underground spiritual game Just go to help me the answer, go to say, "Aiya-kata"- Oh ya O'feshe-Lu [CHORUS] AIYA-K...
He be say you be colonial man it is said you are a colonial man You don be slave man before You have been a slave before Dem don release you now The...
You Africans, please listen to me as Africans And you non-Africans, listen to me with open mind Suffer, suffer, suffer, suffer, suffer Suffer for...
Eran na goat o, for Yoruba land Eran na goat o, for Yoruba land Him go bend him yansh him go shit Him go commot away from him shit Him shit go be...
Hun hun hun hun hun-un hun Hun hun hun hun hun hun-un hun hun hun Ah ah ah ah-ah, hun hun hun-un hun hun hun Hun hun hun Gentleman He carry him c...
I no be gentleman at all I no be gentleman at all I no be gentleman at all o I no be gentleman at all, at all [Chorus] I no be gentleman at all...
Coffin for Head of State, Part 2
Amen, Amen, Amen... [Chorus] Amen, Amen, Amen! Through Jesus Christ our Lord By the grace of Almighty Lord Through Jesus Christ our Lord By th...
Open that book them call dictionary Open am make you see Open that book them call dictionary Open am make you see Upside down dey there proper Open am...
Go slow, go slow [Chorus] Go slow, go slow! Go slow, go slow Go slow, go slow Go slow, go slow Go slow, go slow Man must be man for him land...
KALAKUTA SHOW Make we talk something We never talk before and We dey see am everyday (Ahh...Ohhh....Sh-sh-sh-sh-sh) *repeat 2x Look de man he...
LADY If you call woman African woman no go 'gree She go say I be Lady o If you call woman African woman no go 'gree She go say I be Lady o S...
You Africans, please listen to me as Africans And you non-Africans, listen to me with open mind Suffer, suffer, suffer, suffer, suffer Suffer for...
We're gonna start our live recording right now We gonna play for you our first tune tonight It's gonna be about four tunes And the first tune is ca...
I open my eye I see for my land *(CHORUS) NA WRONG SHOW O Everywhere you go Everywhere you dey Everybody want do power show Na wrong show O Yo...
Ahh Ha ................. Ahhh .... Ah .............. Ahh Ha Sati-dey La-fin Ta Ti-Ba-ba Lago.... Ojo Sunday Lafi- Moti a ye .....Huh Sati-dey La-fi...
Them go show o, them go show Them go show themselves clear clear Them go show o Them go show o, them go show Opposite people Them go show themsel...
To ba b'oni sakara pade Pashan to ma fi na e oje l'o nje Kini won se npe o Shakara oloje ni *REPEAT STANZA 3x Shakara oloje ni o... *[CHORUS]...
To ba b'oni sakara pade Pasan to ma fi na e oje l'o nje Kini won se npe o Shakara oloje ni [Chorus] Shakara oloje ni Shakara oloje ni o... W...
TROUBLE SLEEP, YANGA WAKE AM (lead vocal scats melody), sax solo, organ intro *[CHORUS] RA RA-RA RA, RA-RA-RA-RA-RA RA RA-RA RA, RA-RA-RA-RA-RA...
Teacher Don't Teach Me Nonsense
TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURER BE YOUR NAME TEACHER, TEACHER-O NA THE LECTURE BE THE SAME MAKE-EE NO TEACH-EE ME AGAIN OH AS SOON TEACHING FINI...
SORROW, TEARS, AND BLOOD Everybody run run run Everybody scatter scatter Some people lost some bread Some one nearly die Some one just die Poli...