×

Wyszukaj artykuł

Podaj imię i nazwisko autora

Podaj tytuł szukanej piosenki

Femi Kuti piosenki

Utwory wykonawcy:

As we [never get decided]

Look my friends dem no like to hear word na to dey follow follow, follow dem enemies like zombie, dem dey go dey march dey go dey fight for other people wey spoil Nigeria so these politicians and soldiers dem be one and the same no one different [from]...

Bang bang bang

Bang bang bang bang bang Bang bang bang bang The time is 12, midnight my brother The girl lean on top of my bed now The weather outside na correct weather That kind of cold freezing weather Wey go make your battery dey charge extra I say everything dey...

Day By Day

Day by day By night by night We work and pray For peace to reign Day by day By night by night We work and pray For peace to reign Day by day By night by night We work and pray For peace to reign Because the suffering is too much So many meaningle...

Dem Bobo

Verse 1 Yesterday, Dem tell us sey, Sey today, na we go gain So we struggle, suffer dey, For this new democratic change But the truth of the matter be sey, Dem disguise another way To continue their crooked ways Oh Yes! Dem bobo! Chorus Dem bobo yo...

Eh Oh

En Eh.....Eh Oh .....* En Eh Eh Oh ..... En Eh.....Eh Ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh ..... As our sun dea shine , Make our will spirit shine so , As our star dea Bright make Our make our future bright So . When darkness come and the moon dea give us ligh...

Fight To Win

There is suffering in the streets, in the streets Our leaders say, let it be, let it be We the people don't agree For this suffering, there is no need But they'll wait until there's a revolution Revolution everywhere, burning of property More homeless p...

I Wanna Be Free

I wanna be free from alll this yege politics I wanna be free from alll this yege politics I wanna be free from alll this coropt monster I wanna be free from alll this coropt monster Ho want to chup me AAAAAAAA AAAAAAAA AAAAAAAA AAAAAAAA Ahhhaaaaaaa...

Oyimbo

I beg leave me My life I dey think No disturb me With nonsense gist The fine things of life These people don’t see Their bad mind No gree make them get better dream So with their crooked legs Them waka go redeem But salvation comes from within Seek...

Sorry Sorry

If my eyes no decieve me and na true be things my ears dey hear politicians and soldiers make e meeting Our country dem wan repair dem dey make like say dem know o know say na dem a spoil our country so as dem dey dabaru am dey o na so my people dey fo...

The World Is Chancing

VERSE 1; When you see what is going on in the world today, You will agree that poverty is wining the game, More people are suffering, More people are very poor The suffering people cant take anymore, Anymore, anymore, anymore. When you see what is goin...

Traitors Of Africa

I look my front, I see my people, they cry I look my back, I see them they cry On my left, on my right, I see them they cry All around me, I see them they cry So I ask them why then they cry? When I ask them why then they cry Then tell me, then tell me,...